sefon.bet

Ayra Starr - Rush

Ayra Starr - Rush
  • Скачано: 3 721
  • Дата релиза: 04.10.2022
  • Размер: 7.1 MB (320 kbps)
  • Длительность: 03:05
Слушать
Скачать

На этой странице вы можете скачать песню Ayra Starr - Rush слушайте онлайн бесплатно!

Текст песни:
Vibez

Pa pa ri, pi pa pa ri pa

Pa pa ri, pi pa pa ri pa

Pa pa ri, pa



Sabi girls no dey too like talk

Animals dey in human form

Padi man, nobody like work

But you must hustle of you wan chop

E no finish dem wan fight us

If them dey run dem no fit catch up

I no dey form say I too righteous

No come dey form say you too like us



Me no get time for the hate and the bad energy

Got my mind on my money

Make you dance like Poco Lee

Steady green like broccoli

Steady on my grind no wan hear what they wan telly me

Kudi na my fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush

Загружаемся вместе:

Почта для жалоб и предложений: admin@sefon.bet